LYRIC
Cho Cho Cho Lyrics – Tim Godfrey
[Verse 1]
Oh my God
Before I ask you something
Suddenly you don do am
If e no be you
This mountain for don serious
Who go come move am
No other
[Pre-Chorus]
Praise the Lord is not enough
Even if I give my all
This your love odikwa much
No other
See my life e no be luck
Na the grace na im dey talk o
Na my God wey dey run am o
No be Cho Cho Cho e yo!
[Chorus]
No be Cho Cho
Na you part Red Sea
Make the blind man see
No be Cho Cho Cho
No other name like the name of JESUS
No be cho Cho Cho
Na you feed five thousand men with bread
No be cho cho Cho
No be agege
[Chant]
We Dey pray
E dey show
Eh e dey show
[Verse 2]
As You talk na so you do am (Talk and do)
Wetin you do all man dey feel am (Feel am eh)
Carry my matter for Your head
Always there never far away
Odogwu wey dey come through a reg… On a regular eh

See Also:

No comments yet