LYRIC

Zeo Lyrics – Prinx Emmanuel

[Intro]
‘Cos I have Zoe, Zoe, Zoe, Zoe
I can never fail, no way, no way no way
Elelele, Imole de
Brother Nwachukwu
Abeg oh, don’t be sleeping on a bicycle

[Verse 1]
“More than a conqueror” is not a guy name
And when you look, e no dey show for my face
But when e reach the time to show working
I get on my knees
And then everywhere begin dey vibrate
Then you go know say

[PreChorus]
I be Mr Extraordinary
I’ve got the life of God in me, I no dey carry body
Anywhere weh failure dey is not my territory
And I no come here to brag, this one na testimony

[Chorus]
‘Cos I have Zoe, Zoe, Zoe, Zoe
I can never fail, no way, no way, no way
Imole de, o de, o de, o de
We are singing, “halle, halle, halle, halle”

[Verse 2]
Akanchawa raised to power 90
If you know wetin I carry
Holy Spirit, my paddy
And I operate in
Anagkazo
E dey be like say na jaz o
Everything I do precise o
And I’m living the supernatural life

According To Brother Nwachukwu Cover Art_Prinx Emmanuel

Added by

Just Gospel Lyrics

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

ADVERTISEMENT