LYRIC

The Lover Lyrics – Frank Edwards

[Verse]
GOD I say make I hail You
Wetin you do for my life
Just dey wonder me oh
No be say na me know pass
ut na you wey dey give me pass mark oh
How You do all the things You dey do for Your boy
I no know
If I say make we start to dey count all your blessings
We no go finish

[Pre-Chorus]
Day by day
You dey lead me go Your way
You too love me that is why
You never let me fall
No no no

Big Papa
When You Big You Big abeg
I too gbadu You shey You know
I’ll never let You go
No no

[Chorus]
Awesome God Awesome God
Na You be the lover lover awesome God
Awesome God Awesome God
You never let me fall oh

[Post Chorus]
You are awesome awesome awesome God oh

[Rap]
365 in a year
You never left me for a day
Your Love deeper than the ocean
And Your steady watching over me

Steady watching over me like a baby
Stainless Cause You made me untouchable
I’l be chilin in your presence I know devil no fit touch me
I’m the apple of Your eyes that’s incredible
I’m cruising on a Holy Ghost auto pilot
Shey na You wey just dey carry me dey go
Dear God I cant thank You enough
My hands up this boy is greatful
I’m gonna tell the whole world
Of how You changed my life

The Lover Cover Art_Frank Edwards

You May Also Like:

Obuka – Jesus Eh Lyrics – Frank Edwards

Added by

Just Gospel Lyrics

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

ADVERTISEMENT