LYRIC

Dey Pray Lyrics – Preye Odede (Feat. Prinx Emmanuel)

[Chorus]
Just dey pray
Just dey pray
When everybody just the play
Just dey pray
Just dey pray
Na the thing wey dey work for us

[Verse 1]
I know say you don tire to dey pray
You don dey wait and e don tey
Just dey pray, just dey pray
One day e go happen o

[Verse 2]
Anytime you pray e dey answer
God is good oh, God is big oh
And if you dey pray make you believe say
This God He go do am oh

[Verse 3]
Work oh, pray oh
When everybody just dey play
No time to check time oh
Na the thing wey dey work for us

[Rap]
I remember wetin prayer do for Paul and Silas
Broke the chains, the bars of iron asunder
Prison break for night na so them file out
Prayer been work for them (E deywork)

I remember wetin prayer do for sister Hannah
Eli been think say the woman dey maga
Nine months later people don gather
To see the evidence oh
I go dey ra to to pa ka ra de be le
See, I no go stop to kabash oh
Me I be new creation
Prayer na my lifestyle oh

[Bridge]
When we wake up in the morning (We pray)
Even in the noontime (We pray)
Before we go to bed oh (We pray)
Na the thing wey dey work for us

We go dey groan (We pray)
Speak in tongues (We pray)
Iyoyoyo (We pray)
Na the thing wey dey work for us

Even online o (We pray)
When we come out (We pray)
Even in the market (We pray)
Na the thing wey dey work for us

As we dey work we dey pray (We pray)
As we dey pray we believe oh (We pray)
As we believe we dey work o (We pray)
Na the thing wey dey work for us

Na the thing wey dey work for us (We pray)
E dey work oh (We pray)
We pray (We pray)
Na the thing wey dey work for us

[Outr0]
As we dey work we dey pray (We pray)
Na the thing wey dey work oh (We pray)
As we dey pray we believe o (We pray)
Na the thing wey dey work for us

Dey Pyray Cover Art_Preye Odede

Added by

Just Gospel Lyrics

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

ADVERTISEMENT