LYRIC

‎”Your Love Lyrics” – Moses Bliss Ft. Chandler Moore 

‎[Verse 1]

‎I no know wetin I do
‎Wey make you love me so daddy
‎No be say I too sabi
‎But you love me constantly
‎I no know where I for dey
‎If no be you dey lead the way
‎Your grace and mercy no dey fail
‎You dey love consistently

‎[Chorus]

‎This your love
‎It’s all I want
‎This your grace
‎Is my warm embrace
‎Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
‎Igbakalamisi ehhhh

‎‎[Interlude]

‎This Your love
‎I’ve never seen your kind of love before (This Your love)
‎This Your love (This Your love)
‎Eh eh eh [This Your love]

[Verse 2]

‎Every day I’m seeing proof
‎Brand new mercy is something true
‎It don’t change on what I do
‎You stay the same always
‎Nothing can make You take your love from me
No one else deserves our praise
‎You come through for me on a hard days
‎Tell my story for one name
The only love that saves
‎Nothing can ever separate
‎Separate me from

‎‎[Chorus]

‎This your love
It’s all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
‎Igbakalamisi ehhhh

‎‎[Post-Chorus]

‎Ifunaya gi Kachanma
‎Ohh Kachanma
When I look around all I see
Is your love

Added by

Just Gospel Lyrics

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

ADVERTISEMENT